Naijabomb Music
    Facebook Twitter Instagram
    Naijabomb Music
    • Home
    • Music
    • Videos
    • Lyrics
    Facebook Twitter Instagram
    Naijabomb Music
    Home»Lyrics»Skiibii – Baddest boy (lyrics)
    Lyrics

    Skiibii – Baddest boy (lyrics)

    By Afrobeat Lord04/27/2022No Comments2 Mins Read
    Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
    Baddest boy cover art
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    Enjoy the lyrics to “Baddest boy” by Skiibii.

    (Intro)

    (Runcheckk)
    Oh-ah
    Whoa-whoa-whoa, wah
    Escala, ayy, yah-yah

    (Verse 1)

    Long time, long time, I dey mad over you
    Took me long time to get over you (get over you)
    Now, I don man up, now, I don strong
    Now, I get chicks wey dem dey for London
    Now, I’m on chills
    Now, I don know when I get the fine things
    When I get the-

    (Chorus)

    Baddest boy
    Emi gan biggest boy
    Now, I chikkylaka in my toy
    Fine boy l’omo gan
    Shey you no dey see say I no get joy
    Now, I no get joy
    Look am, dem dey call me baddest boy
    Ahh, baddest boy, yeah-yeah

    Baddest boy
    Emi gan biggest boy
    Now, I chikkylaka in my toy
    Fine boy l’omo gan
    Shey you no dey see say I no get joy
    Now, I no get joy
    Look am, dem dey call me baddest boy
    Ahh, baddest boy, yeah-yeah

    (Verse 2)

    Shey you no dey fear face?
    Shey you say you get craze?
    Because I gentle, you wan dey take space
    Shey you know I get taste? (Huh-uh-uh)
    You go chop Nigerian koboko
    Straight from Magodo
    O ma ki’gbe mor’ogo
    Giddem, giddem, slow-slow

    (Chorus)

    Baddest boy
    Emi gan biggest boy
    Now, I chikkylaka in my toy
    Fine boy l’omo gan
    Shey you no dey see say I no get joy
    Now, I no get joy
    Look am, dem dey call me baddest boy
    Ahh, baddest boy, yeah-yeah

    Baddest boy
    Emi gan biggest boy
    Now, I chikkylaka in my toy
    Fine boy l’omo gan
    Shey you no dey see say I no get joy
    Now, I no get joy
    Look am, dem dey call me baddest boy
    Ahh, baddest boy, yeah-yeah

    You go chop Nigerian koboko
    Straight from Magodo
    O ma ki’gbe mor’ogo
    Giddem, giddem, slow-slow

    (Outro)

    Skiibii Mayana

    Share. Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
    Afrobeat Lord
    • Website
    • Facebook
    • Twitter
    • Instagram

    Afrobeat Lord, a.k.a, Mr Mate is a Nigerian singer, songwriter and producer.

    Trending now

    Joeboy Cubana artwork

    Joeboy – Cabana (Lyrics)

    05/05/2022
    Of course I fucked up cover

    Black Sherif – Of course i fucked up (Lyrics)

    04/27/2022
    DJ Spinall ft Adekunle Gold Cloud 9 artwork

    DJ Spinall ft Adekunle Gold – Cloud 9 (lyrics)

    12/06/2021
    Mayana artwork

    Asa – Mayana (Lyrics)

    12/04/2021
    Simi so bad ft Joeboy

    Simi ft Joeboy – So Bad (Lyrics)

    12/03/2021
    Ruger Dior artwork

    Ruger – Dior (Lyrics)

    11/30/2021

    Leave A Reply

    Search Here
    DMCA.com Protection Status
    • Naijabomb magazine
    • About us
    • Contact us
    • DMCA
    • Privacy-Policy
    Facebook Twitter Instagram Pinterest
    © 2022 Naijabomb Music. All rights reserved.

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.